Letra da Música Dangote de Burna Boy
Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
No level
No level
It's Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no fit send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
I go show you my color
Shey wan ru gbe mi olo gbo lo
Emi gan gan mo yan wan bolo
The matter plenty
Eru mi ole soto
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Na luba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dala I dey find
And I don do yes yes
yes yes
And many people don tell me
No no
No no
Oni lati lowo o
Odi don don
Ori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do I fall off
If I get cash I go jaiye lokpo
I go give you cash, I go be your sponsor
Ori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do I fall off
If I get money, you go know
Still I go hustle till I dey gan gan
Because because
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no go send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
I go show you my color
Shey wan ru gbe mi olo gbo lo
Emi gan gan mo yan wan bolo
The matter plenty
Eru mi ole soto
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gan gan
Mo man gorigongon lori gongon
Mo man gorigongon lori gongon
Were lowo plenty
Tori owun gongon lori gongon
Mabinu gongon
Dangote ma money ro ro
Ma money ye ye
Ma money ro ro
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Original
Outro
Lajide dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o
Eh ehn find money
Deleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money
Find money, find money
Dangote still dey find money o
No level
No level
It's Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no fit send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
I go show you my color
Shey wan ru gbe mi olo gbo lo
Emi gan gan mo yan wan bolo
The matter plenty
Eru mi ole soto
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Na luba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dala I dey find
And I don do yes yes
yes yes
And many people don tell me
No no
No no
Oni lati lowo o
Odi don don
Ori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do I fall off
If I get cash I go jaiye lokpo
I go give you cash, I go be your sponsor
Ori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do I fall off
If I get money, you go know
Still I go hustle till I dey gan gan
Because because
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no go send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
I go show you my color
Shey wan ru gbe mi olo gbo lo
Emi gan gan mo yan wan bolo
The matter plenty
Eru mi ole soto
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gan gan
Mo man gorigongon lori gongon
Mo man gorigongon lori gongon
Were lowo plenty
Tori owun gongon lori gongon
Mabinu gongon
Dangote ma money ro ro
Ma money ye ye
Ma money ro ro
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Original
Outro
Lajide dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o
Eh ehn find money
Deleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money
Find money, find money
Outras Músicas de Burna Boy
Conheça aqui outras músicas de Burna Boy que você poderá gostar.
23African GiantAlarm ClockAnother Story (Feat. M.anifest)AnybodyBank On ItBeboCollateral DamageCommaDestinyGbonaGum Body (Feat. Jorja Smith)Ja Ara ELevel Up (Twice As Tall) (Feat. Youssou N'Dour)Money PlayMonsters You Made (Feat. Chris Martin)Naughty By Nature (Feat. Naughty By Nature)No Fit VexOmoOn The LowOnyeka (Baby)Pull UpReal Life (Feat. Stormzy)SecretShow & Tell (Feat. Future)SpiritualTime Flies (Feat. Sauti Sol)Way Too BigWetin Man Go DoWettin Dey SupWonderful
Baixar Música Dangote (Burna Boy) em MP3
Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Dangote de Burna Boy no seu celular ou computador através do player abaixo.
Ouvir "Dangote"na Amazon Music UnlimitedOuvir "Dangote"
na Amazon Music UnlimitedBaixar Música Agora!
Ficha Técnica da Música Dangote
| Número de Palavras | 366 |
| Número de Letras | 1841 |
| Intérprete | Burna Boy |
Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Dangote de Burna Boy.
