Letra da Música Jaho de Kizz Daniel

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
Vado
Dj Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give fake sweetheart

Oro e lowo
Oro e Lowo olowo lo wa
Oro e Lowo
Oroe Lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o

Outras Músicas de Kizz Daniel

Conheça aqui outras músicas de Kizz Daniel que você poderá gostar.

Baixar Música Jaho (Kizz Daniel) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Jaho de Kizz Daniel no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Jaho"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Jaho"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Jaho

Número de Palavras222
Número de Letras1106
IntérpreteKizz Daniel

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Jaho de Kizz Daniel.

Amazon Music Unlimited